[AUDIO + LYRICS] Vikdinach – Make Sense


Vikdinach, a music gospel minister is out with a brand new Song titled “Make Sense.” to begin the new year 2019.

“This song is inspired to motivate those who are struggling to get out of hardship, joblessness, barrenness and other ugly situations that have denied them their  happiness, never to give up but keep their faith alive, believing the new year will be their year of divine visitation. “Whatever we can believe and confess with our mouth will definitely come to pass in our lives.” Vikdinach.
LYRICS:
VERSE 1:
They called you wretched no mind them
They called you failure no mind them because
Dem no know say, dem no know say
Level go change
They called you barren no mind them
They called you foolish no worry because
Dem no know say, dem no know say
God is at work
CHORUS:
Whether devil like a m, or e no like a m
Even if dem laugh me, I no dey bother
Wetin I know be say
This year, this year go make sense
I am a victor, i’m not a victim
I am success, I’m not a failure
Wetin I know be say
This year, this year go make sense
I am a candidate of miracle
I am a candidate of favour
Wetin I know be say
This year, this year go make sense
You are a candidate of miracle
You are a candidate of favour
Wetin I know be say
This year, this year go make sense
Believe!
Amen 6x this is my year of favour
Amen 6x it is my turn to shine

SOLO:

Whether economy bad
Whether e good o
I go buy my own car
Build my own house
With a good job Iyowe e
Whether they like it or not
Heaven has signed it off
I will never be in lack again
The year of favour is here
Hallelujah 3x
I am moving to next level
Nothing ever can stop me o we
Amen o 3x
For this is my year of great testimonies
The end of sorrow has come
VERSE 2:
You are rejected no mind them
You are demoted don’t worry because
Dem no know say, dem no know say
Level go change
You never marry cry no more
You never hammer cool temper
Dem no know say, dem no know say
God is at work
CHORUS…
Bye bye to poverty
Bye bye to failure
Bye bye to barrenness
It is my year of favour
Bye bye to joblessness
Bye bye to stagnancy
Bye bye to rise and fall
It is my turn to shine
[END]


    DOWNLOAD MP3 



No comments

Powered by Blogger.